Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 2:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 “Naw, as yor word tok, yu, God wey dey rule evritin, make yu let yor savant go rest.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 2:29
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den I hear one vois from heaven dey sey, “Make yu rite dis tins: “God don bless pipol wey bilive and obey Christ before dem die!” Di Spirit sey, “Blessing go really follow dis pipol and dem go rest from dia hard work, bikos of di good wey dem do.”


But for yu, wen yu don old well-well, yu go die with peace of mind kon go join yor grand-grand papa dem.


Naw, I know wish one I go choose, bikos I won go dey with Christ and na dat one betta pass.


Di Holy Spirit don show am sey e nor go die before e go si di Mezaya wey God promise.


So, make yu follow doz wey dey honest and dey do good, bikos doz wey like peace go get betta future.


Israel kon tell Josef, “As long as I don si yor face kon know sey yu dey alive, I fit die naw.”


Simeon kon karry Jesus for en hand dey praiz God sey,


Dem dey kry with loud vois sey, “Oga God wey get pawa, how long e go take before yu go judge doz wey dey live for dis eart? Make yu ponish dem, bikos na dem kill us!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka