Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 2:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen dem si am, dem kon tok how di angel take tell dem about di pikin.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 2:17
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Make yu go yor house go tell dem wetin God don do for yu.” So di man kon go, dey tell pipol for di town wetin Jesus do for am.


Kom! All of una wey dey loyal to God, make una listin as I dey tok wetin E do for mi!


For dat time, e kom meet Josef, Mary, di pikin and Simeon kon bigin tank God, dey tok about di pikin give evribody wey dey wait for di time wen God go free Jerusalem.


Den di pipol wey dey fear God kon tok to each oda and God listin and hear wetin dem tok. For God present, all doz wey dey fear and respet en name, dem kon rite dia name put for one book so dat God go remember dem.


Dem kon go si Mary, Josef and di pikin for inside di animal house.


Evribody wey hear wetin dem tok, sopraiz well-well.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka