43 Time go kom wen una enemies go surround una for evry korna kon block una road.
E go distroy una land, den e go attack una kon build wall round una town.
Tie am well-well! Make wall round am, den guide am with sojas and betta iron gate.
So dis na wetin God tok about Assyria king: ‘E nor go enter dis town or shot one arrow against am. No soja wey karry shield go kom near di town and dem nor go build anytin take surround am.
Di king vex well-well kon send en sojas make dem go kill di pipol wey kill en savants and make dem burn evritin for dia town.
E get one town and di pipol wey dey inside nor many. Den one king wey get pawa well-well bring en sojas kon attack dem.
den e sey, “I wish sey una know wetin go give una peace today! But naw, God don hide am from una.