Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 17:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 No! Instead una go tell am, ‘Prepare my evening food and serve mi, make I chop and drink. Wen I don finish, yu fit go chop yor own.’

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 17:8
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di savant wey en oga go kom back kon meet am dey work, make e happy well-well bikos di oga go prepare ensef make e for serve di savant food for tabol.


Wen Josef si Benjamin with dem, e kon tell en savant wey dey kare for en house, “Make yu take dis men go my house, den make yu kill one animal kon kook am, bikos dis men go chop with mi dis aftanoon.”


So David stand up go baf; e komb en hair kon shange en klot. Den e go woship for God house. Wen e rish di palis, e ask for food and e chop am as dem just bring am.


“Wish of una go tell en savant wen e kom from farm afta e don feed di sheep and melu finish sey, ‘Kom sidan, make yu follow mi chop’?


Di oga nor go tank di savant sey e do wetin e send am, abi e go do so?


e kon stand up for where dem dey chop, remove en big koat kon tie towel for en waist.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka