Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 17:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Den di disciples ask Jesus, “Oga God, for where dis tins go for happen?” Jesus ansa, “Yu si, na where dead body dey, na der vultures dey gada put.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 17:37
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Bikos na where dead body dey, na der vultures dey gada put.”


God go gada all di nashons go fight Jerusalem. Dem go attack di town, tif evritin from all di house, den rape di wimen. Dem go karry some of di pipol go anoda land as slave, but dem nor go take evribody komot from di town.


Dem even try to stop us, so dat wi nor go prish di message wey go give salvashon to Gentile pipol. As dem dey do so, dia sins dey plenty more-more. But naw, God vexnashon with ponishment dey kom meet dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka