32 Make una remember wetin happen to Lot wife!
But Lot wife look back and e kon turn to salt.
Den one of di angels kon sey, “Make una run! Make nobody look back and make una nor stop for di valley until una rish di mountin, so dat nobody go die.”
Anybody wey won keep en life, go luz am and anybody wey luz en life, go save am.