Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 17:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Dat time, pipol dey chop and drink, even for di day wen Noah enter di ark, men and wimen still dey marry, until wota kon distroy all of dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 17:27
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

My heart dey shake and I dey fear well-well. Before, I dey like wen evening rish, but naw, I dey fear darkness.


Noah enter di boat with en sons, en wife and en shidren wife dem wen di rain won fall.


So Oga God distroy evritin wey get life for di eart: pipol, animals, di ones wey dey creep for groun and birds for di sky. All of dem die komot di eart. Only Noah and doz wey dey with am for di boat, naim save.


So di man take David go where Amalek pipol dey and David kon si sey dem full di land. Dem dey chop and drink; dey enjoy diasef, bikos of evritin wey dem karry from Filistia pipol and Judah land.


So, wahala go kom meet yu and yor majik nor go fit help yu. Wahala wey yu nor espect, go happen to yu at wons! Even trobol wey yu nor tink of, go rush kom meet yu like wota.


For resureshon day, pipol nor dey marry or give woman out for marriage, bikos dem go bi like angel for heaven.


“As e bi for Noah time, na so e go still bi for Man Pikin time.


“Na so e still bi for Lot time, pipol dey chop and drink, dey buy and sell, dey plant and build house;


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka