Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 15:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 “Den di papa tell am, ‘My pikin, yu always dey here with mi and evritin wey I get na yor own.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 15:31
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

wey bi Israel pipol, go fit asept Christ. Na dem God choose as en own shidren, E make agriment with dem kon give dem en law. Na dem get di temple and wetin God promise.


I dey ask, God don rijet Israel, en pipol? No! Mi too, na Israel pesin, I bi Abraham pikin wey kom from Benjamin tribe.


Wish pesin don borrow God sometin kon sey God go pay am back?


But wen dis yor pikin kom back afta e don waste all yor money with ashawo, yu kon kill di melu wey fat pass for am!’


But e good make I do party, bikos yor broda die before, but naw, e don kom back to life, e lost before, but naw, wi don si am.’ ”


Pesin wey bi slave nor dey stay for inside dat family forever, but pesin wey bi pikin for di family, naim dey stay forever.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka