Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 13:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 If di Oga God wey get di house go lock di door, una go stand for outside dey nok and beg sey, ‘Oga God, make yu let us enter!’ “But e go ansa, ‘I nor know where una from kom.’

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 13:25
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“But e go sey, ‘I nor know where una from kom! Make una nor near mi, una bi wiked pipol!’


“Why una dey koll mi, ‘Oga God’ and una nor dey do wetin I tell una?


“Di king go tell di pipol wey dey en left hand, ‘Make una komot from my side, una wey God don curse! Make una enter hell-fire wey dem prepare for devil and en wiked angels.


Make una turn and pray to God naw wen E dey near una.


Una know how e try to get am back leta, but e nor fit, even doh e beg and kry give en papa.


Bikos E sey, “I hear una for di rite time and wen di day for Mi to save una rish, I help una.” Si, na di rite time bi dis; na naw bi di day for salvashon!


So make evribody wey dey fear God pray to am as time still dey, so dat dem nor go sofa for judgement day.


Doz wey enter na man and woman, just as God kommand am. Den Oga God klose di boat door.


Naw, make una bear fruit wey go show sey una don really turn from sin kom meet God, make una nor start to sey, ‘Abraham na awa papa.’ Bikos God fit take dis stones wey dey for groun take make pikin for Abraham!


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka