51 Una tink sey na peace I bring kom dis world? No, I kom divide una!
“I bring fire kom dis world and I wish sey di fire don dey katch!
I break di sekond stik wey bi “Unity” and di unity wey dey among Judah and Israel pipol kon skata.
From naw go, family wey bi five go divide, three go dey against two, two go dey against three.
Wen e tok finish, di Jew pipol kon leave der dey vex among demsef.