Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 12:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Jesus tell en disciples, “Naw I dey tell una, make una nor worry about una life, wetin una go chop or klot wey una go wear for body.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 12:22
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una nor let anytin worry una for mind. Instead, for evry kondishon wey una dey face, make una ask God thru prayer for evritin wey una nid and make una always dey tank am, as una dey pray.


Make una nor love money and make wetin una get rish una, bikos God sey, “I nor go ever leave or abandon yu.”


And I nor wont make anytin trobol una. Man wey neva marry, make e dey do tins wey go make Christ happy for am.


Make una nor dey worry about wetin una go chop or drink.


“Wen dem karry una go sinagog or go meet govnors and pipol wey get pawa to judge una kase, make una nor worry about how una go defend unasef or wetin una go tok,


Bikos life good pass food and awa body betta pass klot.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka