Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 12:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 “Wen dem karry una go sinagog or go meet govnors and pipol wey get pawa to judge una kase, make una nor worry about how una go defend unasef or wetin una go tok,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 12:11
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Jesus tell en disciples, “Naw I dey tell una, make una nor worry about una life, wetin una go chop or klot wey una go wear for body.


I go send profets, wise pipol and law tishas kom meet una and una go kill and nail some for cross, flog some inside una sinagog, den porshu di odas from one town go anoda.


Naw, make yu go and I go help yu tok kon tell yu wetin yu go tok.”


“So I tell una, make una nor worry about una life, wetin una go chop or drink and wetin una go wear for body. Life nor big pass food? Abi body nor betta pass klot?


Who among una wey dey worry go fit add one hour join en life?


“Why una dey worry about klot wey una go wear? Make una tink how flower dey grow for field; dem nor dey work or make klot wey dem dey wear.


So make una nor worry kon dey sey, ‘Wetin wi go chop, drink or wear?’


So make una nor worry about tumoro, bikos tumoro get en own wahala. Today trobol don do.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka