Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 10:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Jesus kon ask di man wey e dey follow tok sey, “Among dis three men, wish one yu tink sey bi neighbour to di man wey tif attack?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 10:36
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen two of dem nor fit pay di money back, e kon sey make dem forget about di money. Afta dat, wish of dem go like di man pass?”


“Wetin una tink about Christ, wey bi di Mezaya? Wish pesin pikin e bi?” Dem kon ansa, “Na David Pikin.”


Pita ansa, “Yes.” As Pita enter di house, Jesus kon ask am, “Wetin yu tink, Simon? Who dey pay tax give kings for dis world? Na pipol for di kountry or strenjas?”


Di next day, di Samaria man give di hotel manaja two silva koins kon tell am, ‘Make yu kare for dis man, wen I kom back, I go pay yu any estra money wey yu spend.’ ”


Di man wey sabi di law well-well kon ansa, “Na di one wey kare for di man.” So, Jesus kon tell am, “Make yu go do di same tin too.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka