25 One man wey sabi di law well-well kon get up test Jesus, “Tisha, wetin I go do to take get life wey nor dey end?”
One day, one Jew oga ask Jesus, “Good tisha, wetin I go do to get life wey nor dey end?”
Bikos if promise dey kom thru di law, den e nor bi promise again. But wi know sey, na thru promise, God take bless Abraham.
But di Farisee pipol and di law tishas rijet wetin God plan for dem, bikos John nor baptize dem.)
As Jesus dey waka for road, one man run kom meet am sey, “Good Tisha, wetin I go do make I for get life wey nor dey end?”
So, one man wey sabi di law kon dey hear dem dey argue. Wen e si sey Jesus dey ansa dem well, e kon ask am, “Wish kommandment big pass?”
I tell una true word, ‘Many profets and kings don try to si wetin una dey si so, but dem nor fit si am and dem don won hear wetin una dey hear so, but dem nor fit hear am.’ ”
Jesus kon ask am, “Wetin yu undastand about Moses Law?”
(Dem ask am dis kweshon to set trap for am, make dem for fit katch am). But Jesus bend down kon take en finger dey rite sometin for groun.
Jesus ask dem, “Wetin Moses kommand una?”