Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 10:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 I tell una true word, ‘Many profets and kings don try to si wetin una dey si so, but dem nor fit si am and dem don won hear wetin una dey hear so, but dem nor fit hear am.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 10:24
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

All of dem faith still strong wen dem die and dem nor get di tins wey God promise dem, but dem si and welkom di tins from far and dem gri sey, dem diasef na strenja for dis world.


Una papa Abraham happy well-well wen e hear sey I dey kom. E si am and e happy well-well.”


God praiz all of dem for dia faith, yet dem nor still get wetin God promise.


But God go bless una eye, bikos dem dey si well and una ear, bikos dem dey hear word.


Den Jesus kon face en disciples tell dem small-small, “God don bless di pesin wey en eye si wetin una dey si so-o-o!


One man wey sabi di law well-well kon get up test Jesus, “Tisha, wetin I go do to take get life wey nor dey end?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka