Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 1:45 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

45 And God don bless yu, bikos yu bilive sey wetin E tok, go happen.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 1:45
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den Jesus tell am, “So yu bilive naw, bikos yu don si mi? God go bless pipol wey neva take eye si mi, but dem bilive mi.”


Jesus tell am, “I nor tell yu before sey, ‘Yu go si God pawa, if yu bilive mi?’ ”


But since yu nor bilive wetin I tok so, yu nor go fit tok again, until di day wen dis tins go happen.”


Di next day for early morning, dem mash go Tekoa Desert. Wen dem don ready to move, Jehoshafat kon stand sey: “Make una listin, una wey bi Judah pipol and doz wey dey stay for Jerusalem! Make una trust di Oga una God and E go save una! Make una trust en profet words and una go win.”


Bikos as yor greetin rish my ear, di pikin wey dey my belle kon happy bigin jump.


don si en savant kondishon. From today go, evribody go sey God don bless mi,


As God don promise thru Elijah, flower and oil nor finish from di woman plate and cup.


So di woman leave am kon lock en and en sons wey bring di gallon, for inside dia house. Den e bigin pour di oil put for inside di gallons.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka