Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 8:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E put di priest kap for en head kon put di gold plate wey bi di holy sign for en front, just as God kommand am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 8:9
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den I sey make dem wear klean crown for Joshua head. Dem do as I tok kon wear new klot for am too and God angel stand near us.


Make yu put di priest kap for en head and di holy crown go dey on-top di priest kap.


Na di kind garment wey dem go make bi dis: e go get chest kover, one priest garment, one robe, tunik wey get design, one priest kap and sash. Dem go still make special garment for Aaron sons wey dem go wear kon serve mi as priest.


Dis na wetin Moses do akordin to evritin wey God kommand am.


Afta Moses don wosh di intestine and di leg with wota, e kon burn all di ram on-top di altar as komplete ofrin. Na burnt ofrin wey dem give to God and God like am well-well. So, Moses do as God kommand am.


So Aaron and en sons kon do evritin wey God kommand thru Moses.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka