Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 8:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 God tell Moses,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 8:1
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yu go wear dem give Aaron yor broda and en sons. Yu go anoint, klean and santify dem, so dat dem go fit serve as my priests.


“Dis na how yu go take dedikate Aaron and en sons as my priest. Yu go take one yong melu and two ram wey dey okay.


Put sash round dia waist kon wear head-band for dem, so dat dem go serve as priest, just as God kommand dem. Na so yu go take klean Aaron and en sons.


“Yu go bring Aaron and en sons kom di door-mot for di tent where dem for dey do meetin kon wosh dem with wota.


For Mount Sinai, God kon give dis kommand to Moses for di day wey e tell Israel pipol to give dia ofrin.


“Make yu take Aaron and en sons go di tent gate, bring dia garments, di anointin oil, di yong melu for di sin ofrin, di two ram and di basket of bread wey nor get yist.


Moses and Aaron dey among en priests; Samuel na one among di pipol wey pray to am. Dem pray to God and E ansa dem.


“Yu go separate yor broda Aaron and en sons; Nadab, Abihu, Eleazar and Itama from Israel pipol so dat dem go serve mi as priest.


“Dem go take Aaron holy garment give en pikin afta en don die, so dat dem go anoint and make di pikin dey klean.


So dem kon finish di Tabanako work and di tent where dem for dey do meetin. Israel pipol do just as God kommand Moses.


Aaron wey dem choose as priest to serve God, dis na di sons wey e born kon make dem priests.


Na Aaron and en shidren-shidren dey offa sakrifice for God altar. Na dem dey kare for di holy place and for all di sakrifice wey go make God forgive Israel pipol dia sins. Dem do all dis tins, just as Moses kommand dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka