Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 7:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 “Dis na di law for di peace ofrin wey dem sakrifice give God.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 7:11
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Sheep go bi one out of evry two hundred wey dey Israel. Una go bring rice ofrin, animal wey dem go burn and animal for di fellowship ofrin, so dat I go forgive una sins. Mi God wey get pawa don kommand.


But korn ofrin wey dem nor kook, weda dem mix am with oil or dry am, na Aaron sons get am and dem must share am among dem.


and for di peace ofrin: e give two melu, five ram, five man goat and five man lamb wey bi one year. Dis na di ofrin wey Netanel, wey Zuar born, give.


E build God altar kon offa peace and tanksgivin ofrin. E tell Judah pipol make dem serve Israel God wey bi di true God.


“I get fresh meat for house and today, I don do wetin I promise.


Wen una bring korn and burnt ofrin kom give mi, I nor go asept am; I nor go asept di animals wey una kill kon offa give mi as ofrin.


“Go tell Israel pipol sey, ‘Anybody wey give peace ofrin must bring part of am as special gift to God.


Una must chop am for di day wey una sakrifice am or di next day, but una go burn di ones wey remain with fire for di third day,


Wen una dey offa tanksgivin sakrifice to God, una must follow di rule, so dat I go asept am from una.


King Hezekaya tell dem, “Si, una don dey klean for God eye, so make una bring sakrifice and gift kom take tank God for en temple.” Den, evribody wey gada, karry sakrifice and gifts go tank God and anybody wey like to offa sakrifice, dey burn en ofrin.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka