Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 6:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 or e si sometin wey lost kon lie and swear sey e nor si am, e must give ofrin.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 6:3
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una nor lie with my name kon promise pipol, bikos una go disgrace my name. Na mi bi di Oga una God.


“If una si una enemy melu or donkey wey waka lost, make una do evritin to make sure sey una return am to di owner.


Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.


Oga God sey, “Doz wey dey tif and lie, I go send dis curse go meet dem for dia house and di curse go stay and distroy dem finish.”


Una dey tif; kill; dey sleep with who una nor marry; dey lie; dey swear; dey offa sakrifice give juju and dey woship gods wey una nor know before.


Doh dis pipol dey swear with God name, but di trut bi sey, dem nor mean wetin dem dey tok.”


Bikos if I too get money, I fit deny Yu sey, ‘Who bi God?’ And if I too poor, I go fit go tif kon bring shame for yor holy name.


Nor tok against anoda pesin without good rizin or tok yeye tins about pipol.


Make yu make linen for dem to take kover dia body: dem must kover demsef from dia neck go rish groun.


E go remove di intestine and all di tins wey dey inside kon trowey dem for di east side for di altar where dem dey put di ashes.


Before Aaron go enter di place wey holy pass, e must baf and wear di garment wey priests dey wear; wey bi linen robe and short nika, both di belt and di priest kap.


Before dem go-go di kourt for outside where pipol dey, dem go first pul dia klot wey dem wear take work inside di temple kon leave am for di holy rooms. Dem go wear anoda klot, so dat dia holy klot nor go tosh pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka