Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 5:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Den e must bring woman goat or sheep kon give God as ofrin for en sin. Dis na sin ofrin wey di priest go take klean am, so dat God go forgi-am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 5:6
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

den as e just know sey e sin, e go bring woman goat wey dey okay as en ofrin.


“ ‘If e bring sheep as en sin ofrin, e must bi woman own wey dey okay.


Di man kon tell mi, “Dis two buildings wey face di open space so, dey holy. Na for inside dem, di priest wey dey enter God present, for dey chop di ofrin wey holy pass. Bikos di rooms dey holy, di priests go put di ofrin wey holy pass for der: di korn wey dem sakrifice for sin or for ofrin.


For dis big room, four tabol dey der; two der for each side for di room. Na for dis tabol dem for dey kill di animals wey dem won sakrifice; weda dem won burn or sakrifice am for sin or as ofrin.


Den e go take en sin ofrin go give God thru di priest and e go bring ram wey dey okay and wey dem go fit shange to silva shekel for en sin ofrin.


E go do di same tin with dis melu as e bin do with di melu wey dem use for di High Priest sin ofrin. Na so e go take sakrifice for di pipol and God go forgive dem.


and e go give ensef back to God as Nazirite. Di time wey e make ensef unklean, nor mean anytin again. E go bring one year man lamb kom as ofrin to pay for en sin.


den kon go di kourt for di temple go offa sakrifice to klean ensef, so dat e go fit serve for di temple again. Mi, God wey get pawa, don tok.”


E go remove all di fat, just as e do with di fat for di peace ofrin. E go burn am for di altar with di food ofrin wey dem give God. As di priest give dis sakrifice, God go forgive di man.


E go remove all di fat, just as e do with di fat for di peace ofrin. E go burn am for di altar with di food ofrin wey dem give God. As di priest give dis sakrifice, God go forgive di man.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka