Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 18:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 “ ‘Make una nor go sleep with una sista, weda na una papa or mama pikin; or weda dem born am for di same house or outside; una must not sleep with dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 18:9
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

If anybody sleep with en own sista, weda na en papa or mama pikin and dem si each oda nakednes, na big disgrace e bi. Una must komot dem from where dia pipol dey. E don disgrace en sista, so e go bear di ponishment for en sin.


Some dey sleep with pipol wife or husband and odas dey sleep with dia pikin wife or dia half sistas.


Anybody wey sleep with en sista, weda na en papa or mama pikin, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.”


Make una nor sleep with una step sista, or di girl pikin wey una papa wife born, bikos di girl na yor sista.


“ ‘Make una nor sleep with una grand-pikin, weda di girl na yor son pikin or yor dota pikin, bikos dis go make yu disgrace yorsef.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka