9 Aaron go sakrifice di goat wey dem choose thru di dice wey dem trow kon gi-am as sin ofrin.
na Judas sell dis man give Jew pipol, bikos na so God plan am from biginnin. Una know sey una kill-am, wen una gi-am to di sojas make dem nail am for cross.
E go trow dice kon mark one goat sey, ‘Dis one go bi ofrin to God’ and di oda goat go karry di pipol sin go Azazel wildaness.
Dem go give di life goat wey dem choose for Azazel to God kon send am komot go Azazel for di wildaness, so dat God go forgive di pipol dia sin.