Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Levitikus 10:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 But una nor go komot from di tent gate or una go die, bikos di anointin oil don make una dey holy for God present.” So dem kon do wetin Moses tell dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Levitikus 10:7
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E must nor komot from di temple or enter where dead body dey, even if na en papa or mama die, bikos e don dey holy thru God anointin oil. Na mi bi Oga God.


Na God make wi and una dey sure sey wi dey inside Christ. Na God choose us from odas


Moses take some anointin oil and some blood wey dey di altar kon sprinkol dem for Aaron, en sons and for dia garment. Na so e take klean dem and dia klot, so dat dem go dey holy to serve God.


Yu go wear dem give Aaron yor broda and en sons. Yu go anoint, klean and santify dem, so dat dem go fit serve as my priests.


Jesus Christ wey kom from Nazaret, na-im God give di Holy Spirit and pawa. Una still know how e do good for evriwhere kon heal pipol wey devil dey opress, bikos God dey with am.


Jesus kon tell am, “Make doz wey don die, beri who don die. But make yu go prish about God Kingdom.”


E pour some anointin oil for Aaron head, so dat e go dey holy.


Yu go anoint and santify Aaron and en sons, so dat dem go fit serve as my priest.


Yu go pour and anoint am with di anointin oil.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka