Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 9:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Wen di pipol for Gibeon hear wetin Joshua do to Jeriko and Ai,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 9:3
17 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Evribody for Jerusalem dey fear, bikos Gibeon na big town, like one of di kings town. E big pass Ai and all en men dem get pawa.


So Israel pipol go and afta three days dem kon rish di town wey Gibeon, Kefirah, Beerot and Kiriat-Jearim pipol dey stay.


dem kon tink and do wetin dey wise. Dem kollect some food kon put tear-tear klot on-top dia donkey with wine bag wey don tear wey dem pash.


Joshua koll Gibeon pipol kon tell dem, “Wetin make una deceive us wen una sey, ‘Where wi der stay, far from una,’ wen una really dey stay near us?


No town make peace with Israel pipol (escept Hiv pipol wey dey stay for Gibeon.) Israel pipol win all di remainin towns,


From Benjamin tribe, dem give dem Gibeon, Gibeah,


Dat same year, for di fift mont wey bi di fourt year wey Zedekaya bi king, Hananaya wey bi Azzur pikin, wey bi profet for Gibeon town kon tok to mi for di temple. For di priest and di pipol present, e sey,


Adoni-Zedek wey bi Jerusalem king hear how Joshua take enter Ai town kon distroy am and en king, just as e do to Jeriko and en king. E still hear how Gibeon pipol make peace with Israel pipol kon dey stay togeda.


Dat day, Joshua enter Makkedah town kon kill evribody wey dey stay der plus di king. E do di king wetin e do to Jeriko king.


God give Libnah to Joshua and en sojas and dem kill evribody wey dey stay der; evribody die finish. Dem kon do en king as dem do to Jeriko king.


Abner and di ofisas wey Ish-Boshet get kon komot from Mahanaim go Gibeon town.


Ishmaya wey kom from Gibeon and e popula well-well, bikos e dey join “Di Thirty.” Jeremaya, Jahaziel, Johanan and Jozabad wey kom from Gederah;


Solomon and all di pipol go woship God for Gibeon, for di altar wey God savant, Moses, build for di wildaness.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka