Dem kom meet Joshua for di kamp for Gilgal kon tell en and di men for Israel sey, “Where wi from kom dey far well-well. Make una promise us sey una nor go kill us.”
For morning, Jakob kon find out sey na Leah e sleep with! So Jakob tell Laban, “Wetin yu do mi so! Nor bi bikos of Rashel make mi work for yu? Wetin make yu deceive mi?”