Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 9:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 but di leaders kon tell di pipol sey, “Wi use Israel God take swear sey wi nor go kill dem. So naw, wi nor go fit kill dem!

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 9:19
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So since yu don promise God sey yu go dey loyal to am, den make yu obey di king kommand.


den, na only my name una go take swear sey, ‘As long as God dey alive, wi go do wetin wi promise’, den all di nashons go praiz mi and I go bless dem bikos of una.”


Weda wi dey raitious or wiked; good or bad; dey klean or not; dey offa sakrifice or not, na di same tin go happen to all of us, bikos pesin wey good nor betta pass sina and pipol wey dey make promise give God, nor betta pass doz wey nor dey make.


Wi must let dem live, so dat wi nor go put curse for awa head.”


Israel pipol nor attack dem, bikos dia leaders don use Israel God name take swear sey dem nor go kill dem. Evribody kon dey vex for di leaders,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka