Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 9:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Joshua promise dem peace kon sey e nor go kill dem. Israel leaders sef agri wetin Joshua tok.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 9:15
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Gibeon pipol nor dey join Israel pipol; dem bi small tribe for Amor wey Israel pipol promise sey, dem go protet, but Saul don try to distroy dem, bikos of en love for Judah and Israel pipol.


No town make peace with Israel pipol (escept Hiv pipol wey dey stay for Gibeon.) Israel pipol win all di remainin towns,


“Make una nor enter kovenant with dem or with dia gods.


Three days afta dem agri with Gibeon pipol, Israel pipol kon know sey dem dey stay near dem.


Adoni-Zedek wey bi Jerusalem king hear how Joshua take enter Ai town kon distroy am and en king, just as e do to Jeriko and en king. E still hear how Gibeon pipol make peace with Israel pipol kon dey stay togeda.


sey, “Make una kom help mi go fight Gibeon, bikos e don go make peace with Joshua and Israel pipol.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka