Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 9:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 and di ones wey E do to di two Amor pipol king for di oda side for Jordan River and dem bi King Sihon for Heshbon and King Og for Bashan wey dey Ashtarot.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 9:10
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E win King Og for Bashan wey dey among di remainin Refah pipol and e dey stay for Ashtarot and Edrei.


But King Sihon for Heshbon nor gri, bikos na so God wont make e bi, so dat E go fit give di land to us today.


Dis tin happen for Edrei, afta dem win King Sihon for Amor, wey en soja oga na Heshbon and King Og for Bashan wey en sojas oga na Ashtarot.


Dis na di land and field wey dem give Gershom tribe: For East Manasseh aria, dem give dem: Golan for Bashan and Ashtarot.


For di fourteent year, Kedorlaoma and di kings wey join togeda kon go win Refah pipol for Ashterot-Karnaim, Zuz pipol for Ham, Emite pipol for Shaveh Kiriataim


Moses kon send message from Kadesh go give Edom king sey: “Di message na from yor broda Israel: Yu know all di sofa wey wi dey sofa,


kon tell dem, “I know sey God go give una dis town. Wi dey fear una well-well and evribody wey dey stay di town dey shake bikos of una.


Dem ansa, “Where yor savants from kom, far well-well and wi dey respet God, bikos wi don hear of all di tins wey E do for una for Egypt


Na awa leaders and pipol sey, ‘Make una take food for una journey go meet dem. Tell dem sey wi dey ready to bi dia savant. So make dem promise us sey dem nor go kill us.’


Di land wey dem give half of Makir shidren wey Manasseh bi dia grand-grand papa na: half for Gilead land, Ashtarot and Edrei and King Og for Bashan kingdom and na akordin to dia family.


Bikos wi hear as God dry di Red Sea for una wen una komot from Egypt and how una handle di two Amor kings wey bi Sihon and Og, for di oda side for Jordan River.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka