Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 8:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Ai king kon sey make all en sojas porshu dem; dem porshu Joshua and e take dem far komot from dia town.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 8:16
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen Benjamin pipol kom out kon fight, dem lead dem komot for di town. Just as before, dem bigin kill some Israel pipol, dem kill rish thirty Israel pipol for di open land and di road wey dem dey pass go Bethel and Gibeah.


Na dem bi demon spirit wey dey do mirakle. Na dem dey go gada all di kings wey dey for di world, so dat dem go fight di fight wey go happen for di day wey God Almighty go judge di world.


Dem don know God naw, bikos E dey judge well and naw, wiked pipol dey fall enter dia own trap.


No soja remain for Ai or Bethel; all of dem don porshu Israel pipol and dem leave di town open.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka