Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 8:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Joshua and all di sojas for Israel kon do like sey Ai men dey win dem, so dem kon dey run go di desert.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 8:15
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di borda for nort start for Jordan River go rish Jeriko for nort, den e go di west side for di hill kountry go rish di desert for Bet-Aven.


Den Benjamin sojas kon know sey, dem don luz. Israel main sojas bin dey run from Benjamin sojas, bikos dem won give doz wey still hide for bush, di shance to attack Gibeah town.


Di land wey Joshua give Josef shidren na from Jordan River side go rish di wotaside for Jeriko east; den to di desert and from Jeriko go di kountry for di hill wey bi Bethel.


Dis na di towns for desert: Bet-Arabah, Middin, Sekakah,


Wen Ai king si Israel pipol, en and all en sojas kwik-kwik get up di next day go fight Israel for Arabah. But Ai king nor know sey some men hide for di town back.


So dem turn kon dey run from Israel sojas go di open land, but dem nor fit eskape di fight and dem kill all di pipol wey kom out from di town wey dey near der too.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka