Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 6:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Make una sojas mash round di town ones and make una do like dat for six days.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 6:3
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But dis betta tin wey God give us, wi dey karry am for inside awa body wey go die like klay pot wey break and na God give us di pawa.


Make una nor dey sturbon to God and make una nor fear di pipol wey dey di land, bikos dem bi like bread to us. God dey with us and E don defeat di gods wey dey protet dem; so make una nor fear.”


So e tell di sojas, “Make una waka for front kon mash round di town, while many sojas go dey waka for di Kovenant Box front.”


Dem mash round di town ones for di sekond day, den dem go back to dia kamp. Dem do like dis for six days.


God kon tell Joshua, “Si, I won distroy Jeriko for una, plus di king and en sojas.


Make yu tell seven priests make dem karry seven ram horn for di box front, den for di sevent day, make una mash round di town seven times, while di priests go dey blow di trumpet.


So Joshua make sure sey dem karry di Kovenant Box round di town only ones a day. Den dem go back go sleep for dia kamp.


Bull wey dem karve dey under am for evriwhere. One melu image dey under am for evry step. Di bull dey two side and dem join dem to “Di Sea.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka