Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 5:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 God replace dem with dia sons wey Joshua sekonsaiz. Dem neva sekonsaiz dem before; dia papa nor fit sekonsaiz dem for road.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 5:7
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Una shidren wey una feel sey go die for road, di ones wey nor know good from bad, na dem I go give di land to. I go give dem di land and e go bi dia own forever.


Una sey dem go katch una shidren, but I go take dem go di land wey una rijet and e go bi dia own.


True-true, na forty years Israel pipol take travel pass di desert, so all di men wey dey fight wen dem komot from Egypt don die finish for di desert, bikos dem disobey God and God don swear sey as dem disobey am, E nor go let dem si di land wey E don promise to give dem; di land where milk and honey full.


Wen dem don sekonsaiz all of dem, dem kon stay di kamp until dia body dey okay.


Dem sey, “Wi nor fit do dis tin; wi nor fit give awa sista to pesin wey dem neva sekonsaiz, bikos dat go bi disgrace for us.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka