Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 4:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 So Joshua tell di priests, “Make una kom out from Jordan!”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 4:17
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Afta dem don flog dem well-well, dem put dem for prison kon tell di warda make e guide dem well-well.


Nebukadnezzar waka near di fire door kon koll dem, “Shadrak, Meshak and Abednego; God Almighty savants, make una kom out!” Den Shadrak, Meshak and Abednego kon waka komot from di hot fire.


“Make yu tell di priests wey karry di Kovenant Box make dem komot from Jordan River.”


Di priests wey karry di Kovenant Box kon komot from di river centre and as dem just enter dry land, di wota for Jordan kon start to rush well-well again.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka