Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 3:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Joshua tell di priest, “Make una karry di Kovenant Box dey go for di pipol front.” So dem karry di Kovenant Box kon dey go for di pipol front.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 3:6
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Una leaders go free demsef and kon free una. From una enemies town, God go take una go back to una own land. Una kings go lead una again and God go guide una by ensef.”


kon kommand di pipol sey: “Wen una si Levi priest karry una Oga God box wey di kovenant dey inside, una must follow dem for back.


If Yu kill all yor pipol, di nashons wey don hear about Yu go kon sey,


Wen di pipol don komot from Sinai, wey bi di holy mountin, dem kon travel for three days. God Kovenant Box dey with dem for dat three days wey dem travel so and dem kon dey find where dem go fit rest put small.


di place where Jesus don enter for us and don bikom High Priest forever, just as Melkizedek bi.


Joshua tell di pipol, “Make una go klean unasef, bikos for dis time tumoro, God go do strong mirakle among una.”


God tell Joshua, “From today go, I go start to honor yu among Israel pipol, so dat dem go know sey I dey with yu, just as I dey with Moses.


den di priest lift di Kovenant Box


Wen Israel leaders rish der, na dat time Levi pipol kon karry di Kovenant Box.


So Joshua wey bi Nun pikin kon koll and tell di priests, “Make una karry di Kovenant Box and seven priests must karry seven ram horn for di Kovenant Box front.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka