Joshua 24:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 “ ‘Den I kon bring una kom Amor pipol land wey dey east for Jordan River. Dem fight with una, but I make una win dem; una kollect dia land and I distroy dem finish for una front. Uka jalj uñjjattʼäta |