Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 24:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Joshua tell di pipol, “Na una bi una own witness sey una dey sey, ‘Una go serve God till una die.’ ” Di pipol ansa, “Yes! Na wi bi awa own witness.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 24:22
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make Yu help mi, bikos I don choose to obey and follow yor kommandment.


I don keep yor word for my heart, so dat I nor go sin against Yu.


na only one tin dey important and Mary don choose di korrect tin and nobody go fit take am from am.”


E nor get any nid for mi to kondemn yu; bikos only yor words don kondemn yu.


Una don tok today sey na di Oga bi una God. And una don promise to do wetin E tok and obey en kommand, laws, rules and to do evritin wey E tell una.


“Di oga kon tell am, ‘Na yor word I go take judge yu, yu wiked savant! So yu know sey, I bi hash man; dey chop food wey nor bi my own and I dey plok fruit wey I nor plant?


Di pipol ansa Joshua, “Lie-lie! Na God wi go serve till wi die!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka