Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 24:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Joshua gada Israel pipol for Shekem. E koll Israel leaders, rulers, judge and all of dem kom God present.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 24:1
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So Joshua gada all di pipol, plus di eldas, rulers, judge and leaders kon tell dem sey: “I don old well-well.


But today, una don rijet di God wey save una from all una trobols and wahala. Una don sey, “No! Choose king wey go rule us.” Naw make una stand for God present akordin to una tribe and family.’ ”


So, I kon send pipol go koll yu and yu do well as yu kom. Na wi bi dis for God present, wi ready to hear wetin E sey make yu tell us.”


Rehoboam travel go Shekem, bikos Israel pipol don gada for der to make am dia king.


Abram travel pass Moreh oak tree for Shekem. (For dat time, Kanaan pipol dey stay for di land.)


So dem give Jakob all di oda gods wey dey with dem and di rings wey dey dia ears. Jakob beri dem under one oak tree near Shekem


“So make una obey di words wey dey dis kovenant, so dat e go betta for una for evritin wey una dey do.


So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


Den all Israel pipol kon go Bethel again go kry and fast for God present till evening. Dem still bring burnt ofrin and peace ofrin kon give God.


King Josaya gada all di leaders for Judah and Jerusalem togeda


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka