Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 22:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 But if una land nor dey okay bikos of sin, una fit cross kom meet us for di land where God dey. But make una nor build altar for unasef wey nor bi awa Oga God altar, bikos dat go show sey una dey fight against God and wi.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 22:19
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Israel pipol gada for Shiloh and dem kon build di tent where dem for dey meet, for der. Aldo dem don win di land,


Naw, Amazaya, God dey tell yu sey, “ ‘Yor wife go turn ashawo for di town and dem go kill yor shidren for war. Dem go divide yor land kon gi-am to oda pipol and yu yorsef go die for yor enemies kountry. Dem go must take Israel pipol from dia own land kon karry dem go anoda land as slave.’ ”


Di priest and Levi pipol wey dey Israel, still dey support am no matter where dem dey stay.


Yu go take dem enter inside di land kon plant dem for yor mountin; di place where Yu choose as yor house, bikos na Yu wey bi my Oga God, build am as yor own Temple.


Israel pipol hear wetin happen sey: “Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe don build one altar for di town door-mot for Gelilot wey dey Kanaan near Jordan River for di oda side wey Israel pipol dey.”


Di prince for Persia kingdom oppoz mi for twenty-one days. But Mikael, one strong angel for heaven kom help mi, bikos na only mi dey Persia.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka