Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 21:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 So Israel pipol give Levi tribe dia towns and fields, just as God tell Moses.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 21:8
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So Israel pipol give Levi tribe towns and fields from dia own, just as God don tok.


If men wey get pawa dey tok against each oda for kourt, to trow dice fit solve di matter.


Wi dey plan as wi wont make tins bi, but na only God dey choose wetin go happen.


But as for una, make una divide di land into seven, den bring am kom meet mi. I go trow dice before di Oga awa God.


So dat dem go get town wey dem go stay and dia grassland go bi for dia kattle and all dia animals.’


Make una divide di land akordin to di tribe and family wey dey among una. Make una give big propaty to di family wey plenty and small propaty to di family wey nor plenty.


dem kon go meet and tell Moses, Eleazar and di leaders sey,


Simeon and Levi na brodas, dem like war and trobol well-well!


Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.


From Judah and Simeon tribe, na di towns wey dem give out bi dis.


I curse dia wiked mind, bikos e too strong and dia annoyance, bikos e dey bad well-well. I go divide dem inside Jakob family kon skata dem among Israel pipol!


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka