7 Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.
Na so too, dem still give all Merari family twelf towns for Reuben, Gad, and Zebulun aria.
Merari sons akordin to dia family na: Mahli and Mushi. All dis na Levi pipol akordin to dia family.
Merari shidren na Mahli and Mushi. Na dis pipol kon bi Levi family akordin to dia rekord.
Gershon shidren get thirteen big towns from Issakar, Asher, Naftali and half of Manasseh tribe wey dey Bashan.
So Israel pipol give Levi tribe dia towns and fields, just as God tell Moses.
Dem give Gershom shidren-shidren, thirteen towns for Issakar, Asher, Naftali and East Manasseh wey dey for Bashan aria.