Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 21:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Gershon shidren get thirteen big towns from Issakar, Asher, Naftali and half of Manasseh tribe wey dey Bashan.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 21:6
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem give Gershom shidren-shidren, thirteen towns for Issakar, Asher, Naftali and East Manasseh wey dey for Bashan aria.


Di rest for Kohat shidren get ten big towns from Efraim, Dan and half of Manasseh tribe.


Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.


Di lands and village wey dey di town, dem gi-am to Kaleb wey bi Jefunneh pikin.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka