Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 21:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 From Gad tribe, dem give dem: Ramot for Gilead (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Mahanaim,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 21:38
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen Jakob si dem, e kon sey, “God dey for dis place!” So e name di place Mahanaim.


For Gad aria, dem give dem: Ramot for Gilead, Mahanaim,


King Ahab ask en ofisas, “Since na wi get Ramot for Gilead, wetin make us neva try to kollect am back from Siria king?”


Dat time, Barzillai na eighty years; e get money well-well and e feed di king wen e dey for Mahanaim.


For di time wey Absalom and Israel pipol cross Jordan River, David don already rish Mahanaim town.


Afta dem cross Jordan River for di east side for Jeriko, dem kon selet Beza for di desert wey bilong to Reuben tribe, Ramot for Gilead wey bilong to Gad tribe and Golan for Bashan wey bilong to Manasseh tribe.


Dis towns na: Beza wey dey di wildaness high land for Reuben tribe; Ramot for Gilead wey bi Gad tribe own and Golan for Bashan wey bi Manasseh tribe own.


Kedemot and Mefaat, plus all di aria for der and dem bi four big towns.


Heshbon and Jazer, plus di aria for der and dem bi four big towns.


Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


Ben-Geber dey kare for Ramot town for Ramot Gilead and all di village for Ramot wey Jair town get and na Manasseh grand-grand pikin e bi. E still dey kare for all di aria for Argob for Bashan wey bi sixty big towns wey dem fence round and e get bronze bars.


And from Heshbon go rish Ramat-Mizpah and Betonim. From Mahanaim go rish Debir aria.


Dia land start from Mahanaim go rish Bashan; di whole aria where King Og for Bashan dey rule, plus di sixty towns for Havvot-Jair.


Ahinadab wey bi Iddo pikin dey kare for Mahanaim aria.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka