Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 21:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 From Naftali tribe, dem give dem: Kedesh for Galilee (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Hammot-Dor and Kartan, plus all di aria for der and dem bi three big towns.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 21:32
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For Naftali aria, dem give dem: Kedesh for Galilee, Hammon and Kiriataim.


So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


Di strong towns na Ziddim, Zer, Hamat, Rakkat, Kinneret,


Kedesh king, Jokneam king wey dey near Karmel,


Helkat and Rehob, plus di aria for der and dem bi four big towns.


Gershon family get thirteen towns and dia aria.


One day, e send message go koll Barak, Abinoam pikin, wey dey stay for Kedesh for Naftali land kon tell am, “Dis na wetin di Oga wey bi Israel God kommand sey make yu do: Make yu koll 10,000 wariors from Naftali and Zebulun tribe go Mount Tabor.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka