Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 21:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Shekem (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am) wey dey Efraim kountry for di hill, Geza,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 21:21
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


Dem still give dem Shekem towns and some lands wey dey for Efraim hill kountry with Geza and dia lands too.


Rehoboam travel go Shekem, bikos Israel pipol don gada for der to make am dia king.


Naw, Abimelek wey bi Gideon pikin, go Shekem town, where all en mama family dey stay kon tell dem


Efraim pipol nor fit win all Kanaan pipol wey dey stay Geza. So Kanaan pipol still dey stay with Efraim pipol till today and dem bi Efraim pipol savant.


Den e buy di field where e bin build en tent put; E buy am from Hamor pikin wey bi Shekem papa for one hundred silva.


Kibzaim and Bet-Horon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.


David do wetin God kommand and e drive Filistia pipol from Gibeah go rish Geza.


Den, Horam wey bi king for Geza kon kom help Lakish, but Joshua kill en and all en sojas finish.


E get one man, e name na Mikaya and e dey stay for Efraim hill kountry.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka