Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 21:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 for Shiloh wey dey Kanaan land kon sey, “God tell Moses sey make e give us town wey wi go stay and fields for awa animals.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 21:2
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Israel pipol gada for Shiloh and dem kon build di tent where dem for dey meet, for der. Aldo dem don win di land,


Di pesin wey dem dey tish God word, must share di good tins wey e get with di pesin wey dey tish am.


or karry bag or estra dress, sandal or walkin stik, bikos di pipol wey una go meet, go give una evritin wey una wont.


Levi pipol get di rite to buy dia propaty back anytime for di town wey dem share give dem.


Wen dem dey divide di land, Israel pipol do as God tell Moses.


So Israel pipol give Levi tribe towns and fields from dia own, just as God don tok.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka