Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 19:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Dem give Simeon land from di ones wey dem give Judah, bikos Judah aria too big for dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 19:9
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen dem measure with one omer, di pesin wey gada plenty nor get pass who gada small: evribody gada wetin e go fit chop finish.


I curse dia wiked mind, bikos e too strong and dia annoyance, bikos e dey bad well-well. I go divide dem inside Jakob family kon skata dem among Israel pipol!


plus all di towns wey rish Baalat Beer (Rama for Negev). Dis na di land wey Joshua give Simeon akordin to en family.


Di third koin wey Joshua trow na for Zebulun tribe and family. Di borda for dia aria rish Sarid.


For Reuben boundary for east go rish west, Judah tribe go get one part.


Any tribe wey plenty, yu go give dem big land and di tribe wey small, yu go give dem small land. Yu go give evry tribe akordin to dia nomba.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka