27 E turn go east kon face Bet-Dagon den tosh Zebulun and Jeftah-El Valley for nort, e still tosh Emek and Neiel Valley kon go Kabul for nort
So e tell Solomon, “My broda, wetin make yu give mi dis kind towns?” So Hiram koll di towns Kabul (wey mean place wey nor good).
Dem take di Kovenant Box go Dagon temple kon put am near Dagon.
Gederot, Bet-Dagon, Naamah and Makkedah and dem bi sixteen big and small towns.
E turn from nort go Hannaton till e end for Jeftah-El Valley.
Alammelek, Amad and Mishal. Dia borda tosh Karmel for west and Shihor-Libnat.