23 Avvim, Parah, Ofrah,
Filistia sojas divide dia kamp into three group. One group face di road wey dem dey pass go Ofrah for Shual land;
But for Avvim pipol wey kom form Krete and dey stay di west side for Gaza and Kaftor pipol aria, make una distroy and take dia land.)
Bet-Arabah, Zemaraim, Bethel,
Kefar Ammoni, Ofni and Gibeah. Dem bi twelf big and small-small towns.
Make una nor tell Gat pipol; make una nor let dem si una kry. Make una sidan for groun for Bet-Leafra kon pak san full una head.