Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 18:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 E cross go di lowland for Bet-Hoglah for nort kon end for di nort side for di Salt Sea for Jordan River side. Dis na di borda for sout.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 18:19
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dia borda for sout start from di sout-side for di Salt Sea


Dis five kings join togeda for Siddim Valley (wey bi Salt Sea).


God go divide Egypt pipol sea; E go wave en hand pass Eufrates River kon send one strong breeze, den E go turn am to seven small river wey don dry kon make pipol dey waka pass with ordinary leg.


En kingdom na: Arabah east, from Kinneret Sea go rish Arabah Sea (Di Salt Sea), plus di road wey go Bet-Jeshimot and di sout aria under di low aria for Pisgah.


di wota wey dey rush, just stop. E gada go up for one town wey dem dey koll Adam (Adam dey near Zaretan) and no wota rush kom from der again go rish Arabah Sea (Di Salt Sea). Di pipol cross di river wey face Jeriko.


Arabah and Jordan River na still borda for Kinneret Sea go rish Arabah Sea (dat is, di Salt Sea), under di low land for Pisgah go rish di east.


den di borda for sout go start from Zin Wildaness go rish di borda for Edom. Una sout borda go face east go rish di Salt Sea.


kon distroy dem, plus di valley with all di pipol for der and evritin wey dey grow for di land.


E from der cross go di lowland for front of Arabah for nort go rish di main Arabah.


Jordan River borda dey for east. Dis na di borda for di land wey dem give Benjamin tribe and en family.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka